Wia dis foto come from, Getty/ Isaiah Vasaquez
As di 2026 Fifa World Cup dey ready to kick off, plenty nations don release list of dia players wey go follow play for Di World Cup, including di ones from Africa.
Di African kontris wey qualify for dis year World Cup na Senegal, Morocco, Egypt, Ghana, Algeria, Tunisia, Cote d’Ivoire, Cape Verde, DR Congo and South Africa.
Dis na squad list of each kontri wey dey go play for di World Cup.
Senegal World Cup Squad
Wia dis foto come from, Getty…


